
Why more women dey comot dia breast implants?
Wen 32-year-old Ukrainian blogger and nutritionist Kateryna Krupkina share on social media say she don comot her breast implants, she neva expect di massive impact her revelation go get. Her Instagram video don attract 7.5 million views, and she tok say …